![]() Today, nearly every facet of Nigerian culture has embraced Pidgin as a viable means of communication. I wan’ go blow grammar small for people wey no too sabi Pidgin now: ‘Killin Dem’Īn aerial view of Africa’s cultural landscape would, no doubt, highlight Nigeria as a teeming hotspot for commercially successful pop culture. You sef see finishing! Correct hit! But no vex abeg. Abi no be so? Na how the poem end be that. ![]() And if we die, wetin we fit proud of again? Dead body no dey do shakara. The poem yarn say for this country proud people too much wey dey oppress others. The poem remind us say na where one person money finish na where another person money start. If person look well, ’im go see for inside the poem say this world na vanity sef. The poem warn person sef say shakara no good. Poem wey get social and political konji well. See ehn, my head scatter on top the poem power. Each line just dey make me laugh because the poem funny die. Prof come commot book say na one man, Frank Aig-Imoukhuede, na im poem we go study as per say the course sef na ‘intro to poetry’.Īs Prof start to dey read, I just dey listen. I rush go front, find one place where I manage stand before the class begin proper. As I enter class, our professor follow enter ’im name na Dr. Plus, the noise wey dey inside that class ehn, no be here. For inside that building too much heat dey and if pesin mess na kasala be that cos the smell go take time commot. Everybody just jampack for inside the class because space no dey at all. I dey 100 level for uni na so one night we get lecture for Ajose Lecture Theatre, inside Obafemi Awolowo University. But how me and Frank work take jam each other get tori o. Until I jam Frank work, I no know say person fit use Pidgin write poetry. Like football wey dem dey ball/softly o, make e no bust Go stop yer yanga/wetin you chop wey yer head dey swell The one wey sweet pass, wey I enjoy pass for inside that im book get the title, ‘Wetin You Chop’. You fit call ’im poem sef correct fufu with Pidgin stew since na Pidgin ’im dey use write. ’im poem na confam one wey dey blow mind. Na this kind poem Frank Aig-Imoukhuede dey write. ’e go come be like say, you no want make ’im finish. You don’ read poem before wey ’e be like say na jollof you dey chop? The thing go just dey sweet you dey go. Despite being a language spoken nationwide, Pidgin seems to have gained little attention from both established writers and the new writers who are fronting the online Nigerian literary experience.
0 Comments
Leave a Reply. |
AuthorWrite something about yourself. No need to be fancy, just an overview. ArchivesCategories |